Sound Sultan, the talented artist from Naija Ninja, just dropped a hot new track called “Agaracha.” This fresh tune is part of his highly anticipated album, “8th Wondah,” which was released in 2020.
In “Agaracha,” Sound Sultan brings his unique style and flair to the forefront, showcasing why he’s one of Nigeria’s most beloved musicians. The song is a must-listen for fans old and new, offering catchy beats and infectious rhythms that are sure to get you moving.
Enjoy and Download!
DOWNLOAD MP3
LYRICS
Niyi P, nna come back
Agaracha must come backI no go follow skelewu
I no go follow belewu I no go follow skelewuI no go follow belewu
Nkechi say na me for this whole wide world ohman can the way I love oh Ogbeleni ehn, osanile oh, waka waka She know me well No matter where I wan go baby oh
Say no other Agaracha must come back
Le le lele lelele lelele Agaracha must come back Today yankee, tomorrow Dubai oh Agaracha must come back I no see baby go Dubai oh Agaracha must come back You ain’t gonna miss my love againAgaracha must come back
Na so so travel travel oh
Make money double double oh Na so so travel travel I dey go Make the money double double ohBad belle dem dey yarn oh
Make she no love the man ohIf you no love me nwanyiocha
I go waka from here to Aba Baby no mind dem oh No mind dem oh, if dem sayIf you want to marry a husband
Never you marry a waka about If you marry a waka about e oh, na so so trouble trouble (my baby oh) She say she want no other love to make her life complete oh The kind of love that you need, biko don mi woShe say she want no other love to make her life dey go serere
The kind of love that you need Can’t wait for another day She can’t wait for another day She say tomorrow I’ll come again Ki n male love you, love you more ohAgaracha must come back
Le le lele lelele lelele Agaracha must come back Today yankee, tomorrow Dubai ohAgaracha must come back
I no see baby go Dubai oh Agaracha must come back You ain’t gonna miss my love again Agaracha must come back (waka-waka, waka-waka)Na so so travel travel oh (waka-waka, waka-waka)
Make money double double oh (waka-waka, waka-waka)Na so so travel travel I dey go (waka-waka, waka-waka)
Make the money double double oh IndomixAgaracha must come back
Le le lele lelele lelele Agaracha must come back Today yankee, tomorrow Dubai oh Agaracha must come back I no see baby go Dubai o Agaracha must come backYou ain’t gonna miss my love again
Agaracha must come backNna give a dog a bone
Give a dog a bone No matter how many bone a dog chop for roadA dog go find his way home Leave a dog alone Love dey well well oh Money dey yafun yafun, oh oh oh